All The most interactive of the month Happy sad Relax Excited Artist express Release year Genre

lyrics "Joeboy - Beginning"

 
00:00 / 00:00

Download song
Add songs to your playlist

Open in the app

Report bugs and song copyrights

Download this song
$1.99

Artist express:emPawa Africa
Genre:World
Release year:2019

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you [oh no]
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
Give you loving till you say e don do [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy ‘pon deck
Evaluate (0)
Evaluate your feelings about this song, which will help the song increase its ratings and increase popularity in the system.
Happy (0) sad (0) Relax (0) Excited (0)

Other songs

Hank Williams, Jr. - A Country Boy Can Survive

lyrics
The preacher man says it's the end of time And the Mississippi River, she's a-goin' dry The interest is up a...


No rating ,rating yet
Rihanna - Wait Your Turn

lyrics
Its just the way the game is played Its best if you just wait your turn The wait is over, the wait is over ...


No rating ,rating yet
Jason Derulo - Whatcha Say (Lyrics)

lyrics
Wh-wh-wh-what did you say? Mm whatcha say? Mm that you only meant well? Well of course you did Mm whatcha ...


No rating ,rating yet
Camila Cabello - Liar

lyrics
I dont care if youre here Or if youre not alone I dont care, its been too long Its kinda like we didnt happ...


No rating ,rating yet
NEFFEX - Coming For You

lyrics
And I recall the past real vaguely I remember everything theyd say Maybe thought that I was crazy Thinking ...


No rating ,rating yet
Bmblb (feat. Casey Lee Williams) - Jeff Williams

lyrics
Theres a garden Where I go If you meet me there No one will know In the springtime In the sun We can be ...


No rating ,rating yet
Red Hot Chili Peppers - Otherside

lyrics
Chorus: How long how long will I slide Separate my side I dont I dont believe its bad Slit my throat Its ...


No rating ,rating yet
Cinderella - Shelter Me

lyrics
Everybody needs a little place they can hide Somewhere to call their own Dont let nobody inside Every now a...


No rating ,rating yet
Lady Gaga - Born This Way

lyrics
It doesnt matter if you love him, or capital H-I-M Just put your paws up cause you were born this way, baby ...


Korn - Insane

lyrics
Lies Things keep ending up this way (come and get off) Another notch is carved away In the thoughts of mass...


No rating ,rating yet
Waiting for progressing
Loading data...